
Tekst piosenki
[Intro]
Napji killing dis one
Baddest
Para, ahah
[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you
[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t say too much
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for you
Para, para, para
Para for you
[Outro]
Napji killing dis one
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
„FEM” to wydany 11 września 2020 roku singiel amerykańsko-nigeryjskiego artysty David’a Adedeji Adeleke, znanego jako Davido. Długo wyczekiwany przez fanów singiel prawdopodobnie stanowi także zapowiedź przygotowywanego właśnie przez Artystę projektu – trzeciego albumu studyjnego zatytułowanego „A Better Time.” Premiera wydawnictwa została przewidziana na październik 2020 roku.
Sam Davido opisuje singiel „FEM” jako wyrażenie używane, gdy „ludzie mówią o tobie, ponieważ nie rozumieją twojego blasku, nie rozumieją twojego wdzięku, nie rozumieją, dlaczego nigdy nie mogą być tym, kim jesteś lub mieć tego to masz ty… mówimy #FEM!” Innymi słowy, Fem to termin mający na celu uspokojenie hejterów, którzy nie wnoszą nic pozytywnego do twojego życia.
Tytuł utworu to słowo zaczerpnięte z nigeryjskiego slangu ulicznego, gdzie fem oznacza „bądź cicho/ zamknij się”, i jest tu zwrotem skierowanym bezpośrednio do hejterów.












Komentarze (0)