
Tekst piosenki
[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession
[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me
[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form
[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
[Verse 2]
If I hear, if I hеar say I complain
When I’m rocking, I’m rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we bе loving
Anytime you holla me, I’m early
I’ll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form
[Bridge]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life
[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I’m on form
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
Tekst piosenki opowiada o pewności siebie, determinacji i siłe przezwyciężania trudności w obliczu negatywnych opinii i przeciwności. Artysta wyraża swoją wewnętrzną moc i gotowość do radzenia sobie z trudnościami życiowymi oraz trwania w obliczu krytyki.
Wersy „Ah! e no go tire me, Nothing we never see, No dey fara si, Person toba wu, kobe, O lọ finally, I’m on form” podkreślają odporność artysty na trudności, niezachwianie wiary w siebie i gotowość do stawienia czoła przeciwnościom. Oznacza to, że artysta niezależnie od tego, co się dzieje, zachowuje swoją siłę i pewność siebie, a także zdaje sobie sprawę, że w końcu odniesie sukces.
W piosence jest też obecny element odrzucania negatywnych opinii lub nieprzychylnego spojrzenia innych na swoją osobę. Artysta mówi, że nie przejmuje się tym, co mówią inni („No trust man oh, not even my shadow, oh, oh”). To może być związane z naciskiem na ochronę swojej tożsamości i wartości przed wpływem zewnętrznego świata, zwłaszcza w kontekście przemysłu muzycznego, który często wiąże się z presją i krytyką.











Komentarze (0)