
Tekst piosenki
[Intro]
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin’ like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this
[Chorus]
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin’ like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this
[Post-Chorus]
Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted
[Verse 1]
Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
Wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down, just bring am, to me now
Submit am, no teasing
[Chorus]
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin’ like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this
[Verse 2]
Wan jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whinin’ fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are
[Chorus]
Baby, don’t whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin’ like one million
People just dey watch you like cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this
[Post-Chorus]
Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
Tekst piosenki opowiada o zmysłowym tańcu i chwytającej za serce atrakcji między dwiema osobami na parkiecie. Piosenka koncentruje się na tym, jak taniec i zmysłowe ruchy ciał wzmagają namiętne emocje oraz tworzą intymny, jednocześnie publiczny moment.
W refrenie artysta opisuje, jak intensywnie tańczy z partnerką, porównując ich ruchy do karnawału – wyjątkowo energetycznego i ekscytującego wydarzenia. Porównanie do karnawału podkreśla intensywność uczuć i zabawy.
Wersy „I go lock you down like criminal, One touch feelin’ like one million, People just dey watch you like a cinema, Whine pon di ting like carnival” podkreślają zmysłowy charakter sytuacji, sugerując, że artysta pragnie zapewnić partnerce wyjątkowe i zapadające w pamięć doznania.











Komentarze (0)