
Tekst piosenki
[Intro]
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
„Jestem pewien, że prawdopodobnie wiesz, co to jest przecinek – więc znowu tutaj, to slang uliczny. Przecinek w taki sposób, w jaki używalibyśmy go do powiedzenia czegoś, a następnie wyjaśnienia, co następuje po nim jako przecinek.
Podobnie jak bagaż lub wszystko inne, co z nim związane, to nie jest do końca w porządku – to przecinek. Mogę więc powiedzieć: „Mam plan i pieniądze przyjdą… ale stawiam pomiędzy przecinek”.
To jest haczyk, a w tym przypadku to coś w stylu: „Ale możemy iść do więzienia!”. „przecinek” jest jak dziewczyna, w porządku, ale wybiela swoją skórę. Albo jej tyłek jest sztuczny i to oczywiste, bo ma te cienkie jak patyk nogi! To przecinek!













Komentarze (0)