
Tekst piosenki
[Intro]
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori
Olun mi o so tan
(Woro si woro)
[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)
[Verse 1]
Gongo aso
Aye a gbo
Don’t gock on
Then come dey doubt am
So what’s the jargon
It’s a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don’t address anyone
But rather I have
And I’ve been working
No go do like say I don’t deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
Let’s just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
[Chorus]
(Woro si woro)
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
[Verse 2]
Woihh
Them ah talk what they can’t prove
What them can’t prove
Cos them want to taste out my food
Gave you my food
Then you talk say I chance you
Try to pick a picker man up
God pass you
Feels like I’m coming from my angle
Where your vibe at
Come fuck up the cycle
Come in circle
Ain’t no telling what I might do
While you make me
Make me beg that paper man slide through
[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Let’s just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
[Chorus]
(Woro,woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)
[Outro]
Gongo aso
Aye a gbo
Don’t gock on
Them come dey doubt am
So what’s the jargon
It’s a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don’t address anyone
But rather I have
And I’ve been working
No go do like say I don’t deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
Tytuł tej piosenki jest bardzo ważny. Micheal Jordan nosił koszulkę z numerem 23 podczas gry dla Chicago Bulls. Dzięki muzyce Burna Boy czuje się jak Jordan, co można powiedzieć, że jest odnoszącym sukcesy i jednym z największych muzyków z Afryki. Jest to również oświadczenie, że może on osiągnąć najwyższy punkt, jak to tylko możliwe.
„To krzyk w kierunku Michaela Jordana i numer, który nosił. Myślę, że to pochodzi z czasów, gdy oglądałem The Last Dance. Oglądałem tę scenę, w której Jordan opisywał sposób, w jaki pracuje i jak bardzo stara się popychać innych do wielkości.
Tak dużo z tego zaczerpnąłem.. Nawet o tym, jak samotna jest ta droga, ponieważ być może zacząłeś z grupą ludzi, nawet z facetami, którzy byli prawdopodobnie lepsi od ciebie! I tak naprawdę jest. Jest w tym tyle poświęcenia, którego ludzie nie zauważą”.















Komentarze (0)