
Tekst piosenki
[Intro]
Mm, mm, mm
Mm, mm, mm
[Chorus]
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm
[Verse 1]
Many, many men don try
But na only me fit to get her for life, mm
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe, mm
She carry me meet her mama
She carry me meet her papa
Make dem gimme blessing they no wan allow, why?
All of her friends, they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am
[Chorus]
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm
[Verse 2]
Your friends introduce you to so called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future
Say I no dey man enough
They dey give you bad, bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love, they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for streets
But baby girl, you know dey for the streets
Will you marry me even though e no be diamond ring?
[Chorus]
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm
[Outro]
London
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
„Runaway” to utwór pochodzący z wydanego 25 marca 2022 roku debiutanckiego pełnowymiarowego albumu studyjnego nigeryjskiego piosenkarza i autora tekstów Divine Ikubor, znanego jako Rema. Wydawnictwo noszące tytuł „Rave & Roses” przedstawia podróż i rozwój Remy, odkąd po raz pierwszy zyskał rozgłos w 2019 roku. W kwietnia 2023 roku album doczekał się swojej reedycji.
Na wydanym 28 kwietnia 2023 roku albumie „Rave & Roses Ultra” oprócz piosenek z wersji podstawowej krążka znalazło się także sześć nowych utworów, w tym remiks głównego utworu „Calm Down” z gościnnym udziałem Seleny Gomez. Tematycznie „Rave & Roses Ultra” opisuje konfliktową naturę Remy, nastoletnią nieodpowiedzialność i wrodzoną wrażliwość.
W oficjalnym oświadczeniu Rema wyjaśniał: „’Runaway’ zostało zainspirowane moimi doświadczeniami z czasów przed sławą. Żyjemy w społeczeństwie, w którym chłopcy pędzą, a facet po prostu wziąłby twoją laskę i takie tam. Towarzyszył mi ciągły niepokój i niepewność co do zatrzymania tak pięknej dziewczyny, ponieważ byłem spłukany i nie znajdowałem się w miejscu, w którym chciałem być. Tak więc 'Runaway’ to dosłownie ja, który mówię jej, że nie jestem pewien, czy nasza miłość może się tutaj rozwijać. Po prostu mówię jej, żeby ze mną uciekła i stworzyła własną definicję miłości”.











Komentarze (0)