
Tekst piosenki
U dey form for here
No dey front for me come show u rear
Its rear its clear u no dey knack off
So why u dey my table come dey shack off
Your girlfriends all good too go
Dem be bad bitches and your good you know
Omo pastor bible dey ur hand bag
But still dey show cleavage omo na u bad pass
Omo na u bad pass u be kind of girl we de cut class
Dey follow rich man we no sabi cutgrass
But still de chop green dirty money never clean
Government dunce government runs
Steady selling pussy just for government funds
Married men but dey play away match
Fishes in the sea but na whales dey wan catch
1 bottles she go knack
On to 10 bottles she de follow u for back
On to new whip she dey put am for her lap
On to new crib u go give am without strap
See Na to Tension Dem, All these bad belles Na to Tension Dem
Show hands just to tension them
Throw bands just to tension
Tension
Don’t bother no dey mention them na just to tension them
Cus I’m famous
Ride around in ranges in lagos
Or F.C.T na destiny yes indeed I’m fresh indeed I am the best indeed
No dey trip for trips
Or no dey trip for how I park my whip
Or taking trips and stacking chips
I’m bagging chips the king so I pass the tips
This young girls just out for the cheese
Sorta like church rats so they disturbing the priest
Disturbing the peace so please
Don’t ask for fees when u seen I’m kopping d’s I know u want the D
Take u to the kondo we can do all that till the sun gos
Girl I take u to the kondo I got da grin so ur ready to get the kondo
Gadeem na u bad pass
D way u wind ur waist na u bad pass
All up in that ass like frapas
Caus na u bad pass b
She like first class
Hate book but wants an S Class
Not a celeb but like press pass
They claim V but na she sex pass
Cus na she bad pass
International mugu
No be say I no dey see u
All these young girls wanna be you
Politicians (old men) just dey use you














Komentarze (0)