
Tekst piosenki
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
[Verse 1]
Omo I don tire, tire, tire, tire
Tell them no, me nuh holding back
See I fit wire, wire, wire, wire
All the money wey dey my bank
Just to show you that I’m for real
You know its not hard to find me
I been on the road and men are slow down
But I run with the program
[Pre-hook]
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ya ba wole
JE ko wo wa pe
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
[Verse 2]
Girl a whine 'pon me, uh
Me Shine like a diamond ring
Them go dey never shine pon by me
Girl you know say man a Real stylist
Dem never seen a style like this, uh
The girl wanna have my kids, uh
She wan’ live her life like this
'Cause she know say everything nice and crisp
[Pre-hook]
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
Zakończenie „Spiritual”, a następnie African Giant, to fragment Bose Ogulu, przemówienia matki Burna Boya o przyjęciu jego nagrody „Best International Act” na gali BET 2019 Awards.
„Mama Burna” pojawiła się na scenie podczas gali wręczenia nagród w 2019 r., która jest hołdem dla Czarnych w filmie, muzyce i sztuce. Jej przemówienie przyjęto owacją na stojąco i jeszcze większą liczbą bisów w sieci.
Nagroda była pierwszą nominacją Burna Boya do nagrody BET, a także pierwszą nagrodą BET. Jednak to nie pierwszy raz, kiedy Mama Burna wkroczyła na scenę, by wygłosić porywające przemówienia dla swojego syna.
W styczniu 2019 roku ukradła program podczas rozdania nagród Soundcity MVP, gdzie jej syn zdobył cztery nagrody, w tym Afrykański Artysta Roku.















Komentarze (0)