
Tekst piosenki
[Intro]
It’s Kel P vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (Baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])
[Hook]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 1]
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it’s cool when we’re making love
[Chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Hook]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 2]
Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy
[Chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Hook]
Angeli, Angelina,(ah baby)you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (oh baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu!!
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
Kel-P to nigeryjski producent, prawdopodobnie najbardziej znany ze swojej pracy z Wizkidem i Burną Boyem. Kel-P wyprodukował lub współprodukował 10 utworów w African Giant, w tym „Another Story”.
Jest dobrze znany z instrumentacji na żywo w swojej muzyce. „It’s Kel-P vibes” to etykieta producenta Kel-P, którą podarował mu jeden z jego mentorów, Sarz. „Choko” to slangowe określenie zioła.
Burna Boy opisuje tutaj fakt, że miłość jego ukochanej sprawia, że czuje się na haju, jaki można uzyskać po paleniu trawki. Jest to interpolacja „1er Gaou” Magic System, która pierwotnie brzmi „Nan guin nan wan, nan guin nan wan”. „No go, fall my hand” to popularny slang pidgin w Nigerii, co oznacza „nie zawiedź mnie”.
Burna Boy odwraca frazę i próbuje powiedzieć dziewczynie, że nigdy jej nie zawiedzie. Popularny nigeryjski truizm khaki no be leather; nawet jeśli wyglądają podobnie, khaki ma więcej autentyczności niż skóra.











Komentarze (0)