
Tekst piosenki
[Intro]
Mmmmh Yeah yeah
[Chorus]
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get motor now
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner , these days she don dey popular
She say she no get no time for me now
She no dey answer when I am calling her
[Post-Chorus]
Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go gon fit tando
Make i show you what I can do
As long as you come through
I go give you bamboo now
Baby your body dey for my eye x2
[Verse]
Girl you know you sey you ah murder them you are real killy killy(El chapo)
Girl ebe you be the talk of the town really really
Girl everybody dey look when you enter the building
Tell me what to do; girl I am for real
Girl I’ve been scheming, plotting, planning…
Fuck a plan A, move to plan B
Cum many times are perfect timings
And you should take a chance and try me
It should be pon me that you are whining
No other girl can satisfy me
Girl me and you could be vibing
But you keep playing these games and hiding
[Chorus]
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner , and these days she don dey popular
She sey she no get time for me now
She no dey answer when I am calling her
[Post-Chorus]
Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go gon fit tando
Make I show you what I can do
As long as you come through
I go give you bamboo now
Baby your body dey for my eye x2
Fine like Omotola, like Omotola
Get money like Otedola ehh, like Otedola (x2)
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
To imprezowa piosenka z tekstami o dziewczynie, którą interesuje się Burna. Burna nawiązuje do tej pięknej kobiety, która jest równie piękna jak Omotola Jalade Ekeinde, urodzona 7 lutego 1978 r.), Nigeryjska aktorka, piosenkarka, filantrop i była modelka.
Od czasu jej debiutu w Nollywood w 1995 roku; główna aktorka pojawiła się w 300 filmach, sprzedając miliony kopii wideo. Po otrzymaniu wielu prestiżowych nagród, rozpoczęciu kariery muzycznej i zgromadzeniu godnej pozazdroszczenia rzeszy fanów, prasa okrzyknęła „Najlepszą aktorką” Screen Nation mianem „African Magic”. Jest pierwszą afrykańską celebrytką, która otrzymała ponad milion polubień na swojej stronie na Facebooku. Obecnie ma łącznie 3 miliony obserwujących na Facebooku.
Burna Boy odnosi się do swojej towarzyszki i podobno ma pieniądze jak Femi Otedola: Nigeryjski biznesmen, filantrop i były prezes Forte Oil PLC, importera produktów paliwowych. Otedola jest założycielem Zenon Petroleum and Gas Ltd i właścicielem wielu innych firm zajmujących się transportem, nieruchomościami i finansami. Ostatnio zainwestował w wytwarzanie energii w ramach liberalizacji sektora w Nigerii.











Komentarze (0)