Tekst piosenki
[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
Tłumaczenie piosenki
Analiza piosenki
„Bad To Me” to wydany 14 września 2022 roku nowy singiel Wizkid. Jest to pierwsze solowe wydawnictwo Artysty od czasu premiery albumu „Made in Lagos” w 2020 roku. Utwór stanowi pierwszą oficjalną zapowiedź kolejnego projektu studyjnego nigeryjskiego Artysty, zatytułowanego „More Love Less Ego.” Premiera albumu została zapowiedziana na koniec 2022 roku za pośrednictwem wytwórni Starboy/Sony Music International/RCA.
Piosenka „Bad To Me” została wyprodukowana przez wieloletniego współpracownika Ayodeji Ibrahim Balogun, P2J. W ciągu ostatnich dwóch lat Wizkid podjął współpracę z Justinem Bieberem przy piosence „Essence”, gościnnie wystąpił w singlu Chrisa Browna, „Call Me Every Day” oraz nagrał utwór „B. d’Or” przy współpracy z Burna Boy.
Utwór „Bad To Me” to opowieść o tym jak „niebezpieczny” dla kochanków może być pociąg seksualny. Mężczyzna przyznaje, że pociąga go ciał nowo poznanej kobiety, która przyznaje, że ich romans/przygodna znajomość, może skończyć się dla nich źle – mężczyzna uzależni się od partnerki.











Komentarze (0)